We’ve updated our Terms of Use to reflect our new entity name and address. You can review the changes here.
We’ve updated our Terms of Use. You can review the changes here.

Heavy Weight by Ozee

from No Noise EP by Ozee

/
  • Streaming + Download

    Includes unlimited streaming via the free Bandcamp app, plus high-quality download in MP3, FLAC and more.
    Purchasable with gift card

      $1 USD  or more

     

lyrics

Yeah Ozee Ozee Ozee o
Umm yeah, see

Feeling like 2pac now
All eyes on me
Mi I be super now
Dem all wanting me
Feeling like 2pac now
All eyes on me
Mi I be super now
Mi what dey charting about (eh)

Small boy to biggie man
Always original
Mi never tryna be another man
Mi always critical
About me capital (yeah)
My hustle goes hard

Small boy to biggie man
Always original
Mi never tryna be another man
Mi always critical
About mi capital yeah) -

Since when man a teen
Man never time wasting
Man been dey steady working
Man no longer a teen
Man be ground breaking
Record breaking

Since when man a teen
Man never time wasting
Man been dey steady working
Man no longer a teen
Man don learn lesson
Wey man go teach pesin

High rating, Heavyweight !!!
High rating, Heavyweight oh oh!!! 2x

Ye, oh, see
Mi I no dey talk plenty
I let my doings do the talking
Mi I dey de do am gently
All I do is keep it different
Dan Nasarawa for Abuja
From Abuja to Eko
No be today I don dey do am o
Young O big fella o (yeah)

Small boy to biggie man
Always original
Mi never tryna be another man
Mi always critical
About mi capital (yeah)
Mi hustle goes hard

Small boy to biggie man
Always original
Mi never tryna be another man
Mi always critical
About me capital (yeah)
Mi hustle goes hard

Since when man a teen
Man never time wasting
Man been dey steady working
Man no longer a teen
Man be ground breaking
Record breaking

Since when man a teen
Man never time wasting
Man been dey steady working
Man no longer a teen
Man don learn lesson
Wey man go teach pesin

High rating, Heavyweight!!!
High rating, Heavyweight oh oh 2x

credits

from No Noise EP, released May 8, 2021

license

all rights reserved

tags

about

Ozee Lagos, Nigeria

Godwin Ozotu Attah, popularly known as Ozee by his fans worldwide (born on 11th September 1991) is a Nigerian Afro-Fusion Singer, Songwriter, and Producer who grew up with love and passion for music . Ozee’s Sound is a fusion of Afro Beats, Pop, Rnb, Hip Hop and any other genre that inspires him at the moment.
He hopes you will enjoy listening to them.
... more

contact / help

Contact Ozee

Streaming and
Download help

Report this track or account

If you like Ozee, you may also like: